wallahi dem no believe say Seyi Vibez go collab with people like Nle Choppa, Trippie Redd....
dey wan limit him, but he shock all of them, that hate no go make dem talk true say he good gan.
senior wey no sabi his lane dem go disrespect am........
after God nah Afolabi 🤍
"nah PR for his upcoming album"
btw, Seyi Vibez don drop multiple albums and EPs unannounced. So nah AG baby wey still dey struggle for 100k first day stream he wan use promote album? 😭🤣
ish ish okay dey play 😅