@Rodamini001 So finally when you Align with them, they will give you ๐ค but I think say them no dey give this things. It so very unfortunate that the people east west North South are just corgs even though they are the true leaders. Tor make anything wey wan sup dey sup. Time go tell
@ARISEtv One Igbo man go enter now dey say what will they say... Seeeeee am him dey do watin go benefit his people and his pocket cuz na him go still get more stake there normally and him dey do am unapologetically. No be him fault if Igbo man enter again make him no get sense
@davido That crown ๐ no be decoration e get why your grinding brings joy to me everytime I pray I continue to have this kind energy when I don attain this heights. 001 chai God make I cross paths with this egbon na one shot I need.
Football is about taking risks and the shots anytime you get the slit chance to not all this calculation it a risk and win game halland gambled his shot and it went in simple point and shoot
@Sambetting_tips It a shame what football has become... No more hustling no more flair no more. Now everything na calculator nobody wants to tackle or even take risk they are just running down time abeg make them no carry this nonsense come league o na this yeah I wan buy my own GLE
@huudcapo My grandma in Nigeria has 10kids her first daughter has 10 kids, bruh the list us long I've got like 100 first cousin and my grandma is already a great great grandma. Our government never no wetin go hit them in 30 years cuz there is no plan to increase food production