@Cybernida Thatโs the max Iโve ever done. Maybe I never meet my person yet sha but nooo, wetin we wan dey talk for 11 hours
I dey narrate Merlin for you?
At this point, I honestly believe most of you guys are lying about women billing you.
No sane woman is asking a man for money when yโall literally just started talking TWO DAYS ago.
Iโm sorry, I donโt believe it. Yโall are making this shit up at this point.
Nigerian girls are such a turn off man
You fit see babe wey you like tell am how you feel and the next thing you go hear na โme I like money ooooโ
Annoying aff