Nothing de vex me pass people wey no de take hint when to de comot from person house
I don talk sleep de catch me 4 times this idiot still de set formation make e play another match๐คฆโโ๏ธ๐
i no fit forget when i tell my neighbor make dem help me tell landlady say i don travel because say i dey owe her money, i no commot room for two weeks.
Nobody hires a house help with a BBL, and nobody with a BBL is out there working as a house help. Nollywood writers and producers need to stop watching porn.