Omo and we dey talk say woman wicked? Why won't they be wicked?
Because I can't understand why the same guys that keep saying girls are billing them too much are in this girl dm begging her to send their money 🤦
Abeg make them just nucl the whole planet 😭
@waggydey4you If you won shade person na you dey talk? 😂
You wey dey drop aza for 10k giveaway poor fool
The game still dey on fool go check 😂😂
Because people stop posting about it no mean say them no dey play am
How many people you see wey dey post say them dey play cod everyday? 😂😂
@AYELABOWO231@Aubrey_jen77@emocastlyy You wey dey beg online dey talk 😂😂
Poor goat
Omo see your life 😂
On top Star wey you go use buy videos you dey cry 😂😂
@Aubrey_jen77@AYELABOWO231@emocastlyy Make we dey show proof? You think say na by mouth?
Ur parents failed to give birth to a sensible son. And u also failed to make dem proud 😂🫴. U really followed their steps of failure 😂
@AYELABOWO231@emocastlyy Me? Bomb? You think say na CL dey feed me?
Fool no go work dey scam 😂😂😂
Your papa no dey see wetin I dey see in one week
Skin fullllllll like mad 😂😂😂but Shi Shi I no go give you