@Anyad231@dammiedammie35 Go and watch the video of that boy
U go even use stick hit her for that her mouth way she dey use cry
Imagine the pain she made that 10 year old boy go through
@Kingsurchman101 Guy see as you dey do
Which mercy
She know watin she dey do her own pikin why she no dey beat them
Omo u no get level forgive who she must do jail even if it 27 years make she do government will take care of her children for her
God will judge her
@gyal_arike@GuyMr10 You fucking animal how them take be bandit because you see knife for their hand if you come dey stay kaduna you go kill every single one of them because you see them with knife
This people rear cow in the bush
Not all of them is bandit
@GuyMr10@tobitobee_ Oga shut the fuck up
Not all are bandit
I be Yoruba and I dey stay kaduna nah so this people dey dress plus them Dey always get cutlass or knife they are always in the bush you will only see them out when they need to get something some of them they good