@erigganewmoney Abeg help me ask dem o,so God wey create the world that say all things bright and beautiful all creatures great and small no sabi work abi?
@ignoredaustin Eedris made nigeria artist start earn more money who remember the fight he had with 50cent? 50cent and crew was paid higher and local artist was paid peanuts he challenge the organizers even in the plane✈️ so Eedris has contributed weller in our music industry
If you really need to get motivated go to #Nnewi_spare_part_market and see the real #hustlers where men make million's just be supplying goods to another states #IgboAmaka!!!
Erigga bro abeg change your weed supplier that guy dey add something join wey dey make you ask question anyhow this days o, erigga make I ask you you go fit swallow ur EBA wey you don vomit?
@erigganewmoney Who fuck help?you tell your friends how you take fuck her and how smelly her punani is but you no tell them say you beg to suck her dirty punani abeg erriga abeg make we enter the next verse joor!
I for hear say you wey get money and wey get right to dey fuck you don fat pass @DONJAZZY lol @erigganewmoney wake up remember say them no dey roast corn🌽for Inside fuel station o⛽