Breaking News: APC splashes Tens Of Millions of Naira as they Use Synchronized Flying Drones to light up the sky and Campaign for Nigerians to Vote For Current Deputy Governor Dr Obafemi Hamzat to Be Governor, Meanwhile the entire area where this is been done doesnβt have light
@ariyiB We understand your pain egbon . Weytin appn nah ssh arsenal no get champions league for their 𧬠na why you no fit lift the trophy.Una no dey use to am
@OurFavOnlineDoc Omo, shame come dey catch me say i be yourba boy sha .
Where we suppose meet sense, dem don carry am go collect collect EV and some kind 5,10m wey no fit last dem 1year sef π
@gocrazzyy010@eludayo_1 Weytin be my own with sey dem dey peter obi party or not ? .
Shay dem suppose dey see them for this kind settings ? .
Nah the ignorance wey spoil this country still dey worry una
@yabaleftonline If no be the kind country wey we dey , Carter sef dey categorize himsef as celebrityπ€£π€£.You wey be sey nah bambiala una dey take maintain lifestyle.
@naijashimadunnn@PeterObi@officialABAT Egbon weytin you talk now no get head at all,cause who dem no fot compete with ? The game is to compete and see who wins .Why you no tell una baba sey him don pass that phase say make him no compete for am ?.
@Cleverlydey4u The people wey police dey kill sara who Dey fight fir them ? .
Yhe giy no suppose just show him face , but the action wey he take no bad fr