@HonestarsenalF Comot body from backwood notin dey am Na peer pressure dey make most people buy am. Rizz still the best. don't smoke CA on SC earnings and don't smoke SC on GH earnings. Small small you go stop without tearing your wallet. Nobody fit help you stop every Mallam with he kettle.
@Jos_viktor@isthatunseen Possible cos of the time the match ended depending on your prediction I guess. Who play am straight win maybe dem go settle am with 3.50 lol