Home
Language
English
Tรผrkรงe
Bahasa Indonesia
About
Privacy Policy
Terms of Service
Pricing
Sign In
Download All
Share
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
Rascality isnโt ruggedity
Joined August 2024
27
Following
65
Followers
3.4K
Posts
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
about 15 hours ago
@AlbumTalksHQ
Always the better artist the second one for calm down na percentage cause all this he no pass like that
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
about 19 hours ago
@AlbumTalksHQ
Since this one bam egayde like this him brain and career just kpai
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
about 23 hours ago
@GunnerPuls
Fabrigas
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
1 day ago
@dammiedammie35
All this are content you think say him no know wetin him Dey do ?
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
2 days ago
@iameasyboy11
@dammiedammie35
Movies donโt take it too serious ๐
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
3 days ago
@vaelor0
So those girls no fit beat craze comot for him head before them call back up
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
5 days ago
@biafra_newsUSB
I can see this people are Nigerian soldiers not bandits
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
5 days ago
@GossipMillNaija
Make them give me that 1 billion make I enter this bush with my squad go rescue this kiddo I fit sacrifice my life ๐ฏ๐ฆ
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
5 days ago
@gemininiiii
I Dey shame for this boys
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
6 days ago
@otfskinnyy
Omo I no Dey use smoke play o I fit dash yuu money but my Igbo na my Igbo once I pass am puff and pass back
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
6 days ago
@Official_Yele
@honest30bgfan_
Na same thing I reason which day I understand the meaning of tribalism and racism o but itโs just so similar
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
7 days ago
@Palermo_seun
Why that man just go injure himself ๐คฆโโ๏ธ he no fit tell me say that knife no cut am everything na sense now disarm am and give am proper beating
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
9 days ago
@AyeshaLiq
I no like this big brother naija but I Dey always shame for any man wey wan follow woman fight ๐
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
9 days ago
@instablog9ja
The money wey them demand make the give me make o carry squad enter the bush na then Una go know say Nigeria soldier useless
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
10 days ago
@PiusAko3705
Una catch bandit Una wan carry am go station person wey be say na shoot on sight ๐
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
11 days ago
@Official_Isaaco
He no go better for your generation
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
13 days ago
@Folarin_OfLagos
Enjoy
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
13 days ago
@Folarin_OfLagos
No lele Dey gas na online you Dey
worldEagle ๐ฆ
@ava86841
15 days ago
@AmehDom
@Rhay2Clipz
@carterefe__
@carter6f
Well no be lie my bro
Last Seen Users on Sotwe
Yerli Gizli
Seen from
Turkey
Sercan (erkeฤim)istanbul
Seen from
Turkey
Carolina Sukie
Seen from
Turkey
ฤฐzmir den Caner
Seen from
Turkey
Mzansi nudes ๐๐คค
Seen from
Netherlands
PAYLAลHANE
Seen from
Turkey
ู ููู ูุทู
Seen from
Oman
ุนุงุดู ุฃู ู
Seen from
Qatar
dian
Seen from
Indonesia
Marcus Lรช
Seen from
Vietnam
Trends for you
1
Knicks
Under 10K tweets
2
Wemby
Under 10K tweets
3
Australia
Under 10K tweets
4
Mike Brown
Under 10K tweets
5
Aaron Fox
Under 10K tweets
6
Luka
Under 10K tweets
7
Turkey
Under 10K tweets
8
Celtics
Under 10K tweets
9
#tvlspoilers
Under 10K tweets
10
Jimmy Butler
Under 10K tweets
Most Popular Users
1
Elon Musk
@elonmusk
240.2M followers
2
Barack Obama
@barackobama
119.3M followers
3
Donald J. Trump
@realdonaldtrump
111.6M followers
4
Cristiano Ronaldo
@cristiano
109.4M followers
5
Narendra Modi
@narendramodi
106.9M followers
6
Rihanna
@rihanna
97.4M followers
7
NASA
@nasa
92.1M followers
8
Justin Bieber
@justinbieber
90.7M followers
9
KATY PERRY
@katyperry
87.1M followers
10
Taylor Swift
@taylorswift13
80.9M followers
11
Lady Gaga
@ladygaga
72.5M followers
12
Kim Kardashian
@kimkardashian
69.5M followers
13
Virat Kohli
@imvkohli
69M followers
14
YouTube
@youtube
68.6M followers
15
Bill Gates
@billgates
63.5M followers
16
The Ellen Show
@theellenshow
62.5M followers
17
CNN
@cnn
61.9M followers
18
Neymar Jr
@neymarjr
61.6M followers
19
X
@x
60.9M followers
20
Selena Gomez
@selenagomez
60.2M followers
Olivia
Online
โจ
โญ
๐ซ