@jon_d_doe Truth tho...but the next thing I heard was "she became distant and different when I got promoted". Oga we can't be screaming and shouting like we used to, u are now my BOSS sir🙄
@DrKalu_ shebi na who sabi speak English with A1 una dey find. Nothing beats a kind hearted person. someone wey naturally e no wan see e fellow human in pains regardless of the class. It is well.