I no even get anything to say again, una don give me good birthday gift with that love una show me. Thank you all for the posts, quotes and comments. I really appreciate yβall a lot, may God bless all of you for me. Make life soft for everybody, ahead ahead. π β€οΈ
Itβs world Lionβs π¦ day 30BG letβs all celebrate our brother
Happy birthday πππππ Eje SIKIRU, awo Ori Ade Baba Ibeji,timotimo Talent Awo Ola
Some women dey comfortable with make their man dey do everything for them, but my wife no be that kind person. Many times she don take care of bills wey I no even expect, most importantly she dey take care of my kids as my wish. I love her π