@Jeffochusflow@PoojaMedia Na who you fit help you fit cut off. You no fit cut off your helper ode.....all those gaslighting na for pickin. If you were related to elumelu will you cut him off for supporting this current govt? You dey think like fool
@Czar7Svn@_AsiwajuLerry See brain wey una dey use cross road.π damn is full. Dam no dey full for previous years. Na this year dam start to dey full. Many of you are not fighting for food governance una just dey fight against govt whether they do good or bad
I have noticed that what women generally find romantic are things that as a man, it either puts your life at risk, makes you uncomfortable or drains your pocket.
This is one of such.