@Imranmuhdz The way network go take fail or go bad that day no go funny.
Even the network for our phones go vanish for key area of particular interest.
Know this now and know peace
@wonboss123@NigeriaStories Later you think and want Peter Obi you be president.
Joker.
You unpatriotic self induced victim will never be at the affairs again
@General_Somto Those Igbo wey collect money to do no protest for Abuja Na Yoruba.
What a senseless post from poster and video maker.
A failed woman chasing shadows.
Give her money and she will be as silent as a grave yard
@SizweBansii When you all are Done with the self victimization and "Dem say.. Yoruba say"..
You will stii face the hash reality of being a black man and an African.
Also the reality of a third world nation.
Till then destroy your own minds with " Dem say.. Yoruba say"
@gani_jonathan Make una dey play..
Many 2kg chicken no reach 20k naira.
That banana Na 500naira.
Na you wey go dey buy for big boy supermarket wey dey for foreigners una dey compare.
The boss no know Weytin him dey compare with naija.