@DcAbiodun23699@Hardeydahy@Mrbankstips Then tear me welcome back bonus and another bonus. Both ydae i first claim am withdraw am use am hold body.. u fit withdraw bonus oo. Is not like sporty
@sa_elizabet34@just_lawson__@yankeeplug_ Una xef dey make money pass Person wey carry tie for neck fly keke go work every morning.. this thing una dey do ehn una go suffer am na just time
Omorr this struggling young guy that does only painting, grass cutting and house cleaning on my whatsapp to survive everyday just born his 3child today.. guysss im totally confused and no be me born๐๐

@dolapocarter god and God really no be same sha.. moreso u r not expect to write Names starting with small letter now u feel writing Godโs name in small letter is norms ?