@instablog9ja Daniel Bulaba abi wetin dem dey call this Presidential aide? What is the value of a plate of food (for breakfast) here in Nigeria compared to ordinary Cape verde there? My Bricklayer wey japa to cape verde few months ago, na 500k (Nigerian currency) monthly be their pay o. Werey!