FC 🦅 Giran Republic🪖 Arsenal FC ❤️.
I do content and online vendor post whatever I like, I created what gimme joy no bad energy online gangster b careful🇳🇬
omo so media dey whine us long time,we all believe Paul was talented artist and Peter was just dancing, na now i realize say Peter na em be talented artist, omo there brother whine us, but ko so ro 😏
Abeg who dey give Phyno best rap of the year, and for which award be that, hope say no be Nigeria 🇳🇬 award, cuz I can’t vote for him, song wey I no dey understand or even hear 👂 collect award🤦🏽♂️ na 🗑️ be that jor 😏