E get one boy wey collect person phone today run.
Protesters pursue till them catch. Omo, you need see and hear the slaps wey touch am 😂
Them slap am finish come dey advise am say this particular protest 🪧 no be for thieves 😂😂
Port Harcourt, una too much.