@iamayomipo Laugh wan kill me😭🤣see all that acres of dry land and you still get mind dye am gold😂see the satin curtain wey dem dey use wrap dead body😭🤣oh chim I don die. Who do this your wire work cos wtf e suppose sleep jail with this your pako wall panel😹😭make I go watch film abeg