Another problem with having a good heart is that people will think you are stupid.๐โจ
I NO BE STINGY BOII GIVERS NEVER LACK ALL MY MONEY I PACK AM๐ฎโ๐จ๐๐ฅ NSNV
@ThatOjoBoy The two na banger! ๐ฅ No hate, Mr Money no small at all, make we no deceive ourselves. But NSNV for life! โค๏ธ๐ฆ I come in peace. ๐๏ธ
@Madelyn718524 I don die ๐ I no quick know say na man dey dance like this. Damn! Na why girls need to really take am easy on men. Toto sweet ooo ๐ God forbid! Instead make I turn gay, I rather die virgin. ๐ญ๐
@NancyIsime678 Canโt love you less, Big Mama. โค๏ธ Keep shining! Your smile is truly captivating it adds so much to your beauty and makes you even more stunning. Keep smiling and never lose that beautiful sparkle. โจโค๏ธ
@AdegbolaJohn3 So na him death una dey expect? Where una dey all this old fool sef? ๐ฅ๐ฅ Ikubolaje, omo Emir, may your soul rest in perfect peace. ๐๏ธ๐
@DurkioWiz Nah god go punish the person, Zino self fuck up. Instead make e calm down, because of overhype e con dey talk say Seyi Vibez music no go top 1. How e con be now? ๐๐ฅ
Zinodict Una no dey hear music or una no know wetin music be? ๐ See gbedu nah! Seyi get creativity, vibes, and the music still dey make person feel am for body and soul. ๐ฅโค