@instablog9ja I know say na road you go pour da water, una go dey make man dey find different route to pass for one roadโฆ. Cause of una yamayama water.
@yabaleftonline This isnโt smartness, itโs totally foolishness. We humans, know what we want. Harsh truth yโall females donโt know is that โGame recognize Gameโ My Gents out there will understand this. No woman is ever yours, itโs only your turn. Na why I no dey mercy for Toto wey come my way.๐