E get one account, e dey always engage me second after I post, but e no dey ever comment on my posts ๐๐๐๐๐ watin I do you na? Even if na once once abeg ๐โค๏ธ
One day someone will claim Wizkid doesn't have a single car in his name and many people will believe it. People are just too quick to believe anything when it comes to Wizkid.
Being Wizkid is really hard sha.
@alex_modest94 Marriage would definitely end after the "Nobody forced you to marry me & I certainly didn't promise you unlimited access to my body".
I ain't hearing that statement & still wanna explain or argue.
You packing & leaving immediately.
As a married man in Nigeria, if you're earning above N1m per month, please stay in Nigeria and raise your family.
Do not think that because if you relocate abroad, your wife and you will be earning 3 times that and then you relocate.
A marriage where the wife is an equal provider is more likely to crash than a marriage where the man is mostly the provider.
Stay in Nigeria and keep pushing.
You'll have more peace and privileges in your marriage than when you have to depend on your wife's income to stay afloat.
End.
Wizkid man....e go just dey hin dey, una go stil find way taalk about am...see nonsense video wey outsiders deye spread, because one CEO wey no dey wiz tea, talk something, una dun carry am for head...wiz morning, afternoon and night...yesterday grown men dey cry say e no attend LAX wedding...make una free am nau...na hin be the air wey una dey breath?
Seyi vibez and blaqbonze matter explained in just 1 min ๐๐๐ personally if you ask me I would easily tell you seyi vibez over reacted and the matter no suppose go far at all.
But who una dey support for this matter? ๐