@BlessedLight4@Emmanuel_Tips So person wey no get money to travel out go rise up fight unto wetin ....as we dey face bandit here make dem dey face that one there if dem tire dem go come home make we fight
@Baggy842 You were happy about 2 hours ago eeyah...you stake 50 naira see 70 you no fit commot even 20k with your 50 naira ๐๐๐ opportunity wey person dey find
Ahhhhh See love! ๐ฉ๐ญโค๏ธ No. 1 on the Top 50 Global chart on Spotify! ๐ ๐ฅ
I've never felt like this before. Thank you so much, guys, for the love and support.
This one is for all of us! We move! ๐ฆ ๐ฅ
Blaqbonez Forever! ๐ ๐พโโ๏ธ๐ถ๐ #Chanel#ChanelAlbumLoading โค๏ธ๐ฅ