@OneModupe@deman_005 how Gypsum board wey dey use profile go take fall like dat, no be gashing dem use naaaa, unless block fall from the inside, me I know say board wey dem use profile,wall angle,stud for no fit fall like dat
@harrysone9 Me wey be say I go just ask you straight if you dey snub, so make I no waste time dey collect number when you no go bother reply or talk to me