Forget all this bla bla bla shit we keep on talking about on daily basis we were colonize by wrong hands and we gained independence and lived by their constitution and systems till date.
P diddy really love wizkid o, always vibing to his songs. He day even lick lips,wizzy baby๐๐. wizkid was even present at one of his pool parties. There are multiple vids of wizkid at his main house,but that midget still get mind day sponsor the gay agenda against Burna? Nawa๐
The fact that Burna boy has been wearing Timberland ๐ฅพ since 2012 even before Dem
Born Dj tunez and these Nigerians on X still think why they call ODG โhighest Capoโ na play dy muzz me sha ๐ ๐ฅพ
โOkay sooo boom, I been hearing Wizkid stayed with Diddy for a week doing moves like Justin Bieberโฆ Donโt know how true, but Nigeria BEEN talking. Thought he was cool, but anybody always around Diddy? hmmโฆโ ๐ญ โ Cardi B on IG live in 2023.
who come be the DJ wey dey play Burna Boy song for here? that association of Nigerian DJโs suppose don pick am up by now oo. ๐๐๐๐๐๐
โno be 10 people beat DJ Tunez, na only me and na only two slaps i give am. i swear with my mama, if i dey lie make ogun carry my mama go anywhere wey Wizkid mama deyโฆ he come go dey tweet, i think say he go send squad. na internet their own power dey.โ โ Burna Boy speaks! ๐ฃ๏ธ
deep down even wizkid know say him fans and neutrals for too cook am for that post wey he later delete. how you go cancel two album tours and you no go drop any official statement. ๐