I do tell people and I will telling people that Being unique in one sound is different from being unique and versatile
Out of all the artists in the world
My artiste pack 99% of it and leave the percentage 4 others.
Even if he doesn't have a stream.
SEYI VIBEZ
Shey na the performance wey you dey talk about be this ?
God abeg ๐ค๐
Person wan enter market as per insanity, u dey hype am say na performance ๐ญ๐