๐คฃ๐คฃ๐คฃ Y wike go just dey call Atiku name but dey fear to call OBI name naaaa.
Wike talk say Atiku no go get up to 10% votes for Rivers state, I beg wike hw many % OBI go get for Rivers state????
What manner of man is PO, he promised he will b on d ballot and he has kept dat promise. We dey wait for d next promise bc we dey 100%sure say whenever he makes a promise, he keeps his words.
On Election day for 2027 baaa, wallahi before U leaf ur house carry Everything wey U need like, mat, even mattress sef go make plenty sense, water bottle, food flask, gbo gbo ti gbo gbo bc na fight to finish.
On Election day for 2027 baaa, wallahi before U leaf ur house carry Everything wey U need like, mat, even mattress sef go make plenty sense, water bottle, food flask, gbo gbo ti gbo gbo before na fight to finish.