I hate it when my mom thinks that I don't care about my future, dishing out advice upon advice everyday.
Ma am not just concerned about my future, am also concerned about all of you
Just give me a break 😤😮💨😮💨😮💨
@GTgiftie Una dey crase oooo
What if kidnappers catch the man, na the same thing una go dey talk
The man clearly doesn't want to travel by air sooooo......
As person wey dey live for Anambra, I no wan hear say we dey pity Imo people when they are being killed by bandits or herdsmen
They deserve all that is happening to them
Thank God for twitter
E get one girl me and am dey do these kind thing, the only good thing is that na she dey always turn up for me when coast no clear at all.
Make I just jejely turn off my feelings before I follow crash out too