@temile_timidy Wetin dey do una na’ una go just dey insult person anyhow’ no be him pray for the game to cut’ and in game nor be everybody dey cash out in the middle’ make una calm down with una insults oo
@DanielRegha You must be out of mind before coming to write this, you took time to write why can’t you too took that same energy to work for yourself ehh werey