When I’m not diving into the world of cryptocurrency, you can find me exploring new hobbies, spending time with friends, or enjoying the great outdoors. ♈️
@lifeofolaa You wey use 3 months take buy mattress , 5 months take gather chair money when you rent house ? Abi no be u Ola ? Same as ur elder brother hungry lion wey use Opay account plaster us when e born pikin for donation ? 🤦🤦😭😭
@DavidoPolice U no be better person , make CB still feature Davido ? Una won End CB career or Wetin be una plan for this 30bottles self ? Make una Dey fear God o
@Elmayana790245@thedebuthub Tears 😭 wey don be una hobby , na handkerchief wey I won donate give una carry me come here .. coz I know una go need am , I don buy bundles Dey share 😀
The only way Wizkid can get a hit song again will be through Burna Boy or Tems and I don’t seen any of them wanting to work with him.
Burna clearly doesn’t even wanna see Wizkid close to him anymore.
As for Tems she’s definitely not ready for a collab with Wizkid at least for now, forget about those praises her manager keeps on giving Wizkid on interviews and podcasts, that’s a way to push down these narratives that she’s avoiding Wizkid.
Until these two artists gives him a collab nothing like hit from him.
Fun fact: His last two hits came from these same artists.
@Ekitipikin Make SIB catch you for ADO or anti dragon 🐉 squad 😀 , no pass fajuyi, oke ila , back of stadium or iworoko road , or bank road after zenith to UBA , if you go pass GRA for spotless hotel side Dey burst out , you fit land for case wey u no subscribe for
@standingfirm999@Toluwase_x Werey talk common sense , as the sense take common reach ? You still no get am .. rema koor na remmy Martins u go c .. wait , e sure say u just finish or preparing for jamb or waec 😀😀😀 even rema self go laugh 😂 say make u take am easy o , no b D prince get rema under mavin ?