I like that K wey @Wizarab10 dey alright write fòr him followers for comment section😂
I love the reply diè
Nah why I like him and @Mrbankstips
Dem no get time fòr rubbish
The part,if Ronaldo still had the legs,the speed and the power 😓😓😓
Reminds me of 2018 World Cup against Spain 🇪🇸
Brr shows what a World class Player would show
Since then,just one player recreate that performance which is MBAPPE in the 2022 World Cup Final
The way I like you reach,Gòd gò take you fòr me….
Yoy have the right to complain about a player,when no one complained about your mistake and stinky performance against Germany in the UEFA nations League….
Gòd will take you fòr me