@PreciousOyemomi@kvngjojojnr@SirJerry_cfc Person wey no get sense. If to say hazard still dey Chelsea u go dey hear them dey say make Dem bench or sell am because of oop π awon werey.
Dembele and raphina go dey press until Dem burst hamstring yet PSG and Barcelona still dey swallow goals.
@kvngjojojnr@PreciousOyemomi@SirJerry_cfc Go pack defensive midfielders put for wing na because u won defend out of possession
PSG Liverpool Barcelona and Co wey sabi press self dey concede goals. Anytime wey Chelsea concede u go dey hear oop π