@RealSeunKuti After dem go tell my people say dem won create millions of job,to increase minimum wage nah war,suffer dey naija,my condition Don reach make I talk
@erigganewmoney Wen our rich men nah politicians wen dey loot our national treasury for dem selves and their generation,wen dem no agree increase minimum wage