This one wey @wizkidayo Big Wiz just dey dash people rocket rocket ๐ฅ๐ถ verse up and down... baba abeg do the calms .... reserve lyrics for our next album... I no want hear story oh.. sha na me go name your next album... Credential
I personally extend my congratulation to my dearest president for his returned as the 47th president of the united state of America, the man for the job๐ฅ๐ค๐ณ๐ฌ