@alhadji_ACE@Odumodublvck_ Put yourself in the producers’ shoes and then you get OD point. If na u dem no pay for your hardwork e go pain u too, besides it’s not just one producer that has experienced this. If dem respect themselves them no go disrespect them
@Femzydr1 Producer sold out his own label and Blaqbonez for $12k like loyalty is cheap. But honestly, who blames him? Chocolate City got sloppy with clearance and slept on business. Money always wins in this industry and that has always been the way it is. It’s sad but it is what it is.
@scareofegan@Odumodublvck_ Focus on your big for nothing life and club fess. Person wey don make am na ehn u dey call fool😅. U see say u no wise at all
@jthr999@Odumodublvck_ Oboi commot dat Unc for ur name oh. U b disappointment, dem no gree pay n producer see better money he no go sell keh. Ur type no dey move forward