@Jocaramsey06@oku_yungx You are just here cursing people cause of their option
What is the assurance you sef go see next year?
Nobody knows when death will come
If they choose mumu just leave them with thier mumu and hold your own culture to your mind and stop insulting everybody,we will all die
@FasasiS27825@cliffordenobun@mielaryor He build the house for una?
No be for his children to inherit
No go find work instead of waiting for your rich brother to die so you people can fight and share his money
@_Jaredad If not for var wey dey against me
My 200k odd for still dey roll like this
Cause I remove that monaco for the start
Looking at that ticket
I only had cut one since
Omo I'm pained eeh