@Wuwaika90@davido At least if you are so dumb to understand, you should make findings before opening your gutter
Olodo uprising
No be everything una go dey do for clicks
@ZorlEl01@bolakale_osho@Wuwaika90@davido A crime has been committed, as a matter of fact, 3 people were killed in ilesha and ife respectively while accord was having a campaign
So is it not worth drawing the attention of international bodies
@ZorlEl01@bolakale_osho@Wuwaika90@davido The people staying in osun knows all this and we are the one getting affected
Imagine going to campaign for my my preferred candidate and got shot for it
God bless @davido for involving the president of the US
@ZorlEl01@bolakale_osho@Wuwaika90@davido A crime has been committed, as a matter of fact, 3 people were killed in ilesha and ife respectively while accord was having a campaign
So is it not worth drawing the attention of international bodies
Dem don reach out ooooo πΊπΈπΊπΈπΊπΈπΊπΈππππ DEY PLAY ! U think the rest of the world is undemocratic like Una ! Una go seee wetin something !
@Wuwaika90@davido At least if you are so dumb to understand, you should make findings before opening your gutter
Olodo uprising
No be everything una go dey do for clicks
@Wuwaika90@davido At least if you are so dumb to understand, you should make findings before opening your gutter
Olodo uprising
No be everything una go dey do for clicks
Abi una dey craze for this app nii
Davido vs Olamide
Omoh una go dey make person dey insult Badoo
Badoo nah legend but when it comes to hit songs, not sorry to say .... He doesn't come close π

Favoritism aside, i wonder who always start all this rubbish
Davido and Olamide
Badoo nah baba, nah those time, no be this current era o
Davido and Olamide dey run this thing from then and we can all see who is still at the top of the game now
OBO has one to three hits sings every year
Every single year...
Olamide is a good artist but when it comes to hit vs hit
Drop that comparison abeg
E clear
This one nah old plus current glory
Davido has golden songs and he is still doing it till dateπ―
Factπ―π€