@enigmatic_notes Why Una turn twitter or X to clinic.. carry your sister go where dem go run her test ABI u guys just purposely post this for fun sake or what sakes?
Mtcheeew
@Joycee_baby No oo you are not representing o
Brotherhood no go ever get such patience to wait 11 months for digit who does that.
Na only nollywood and Hollywood you dey represent bruh
@Adedamo1aa Funny aspect be say you be the fifth person she dey send am to
That is to say maybe 2 fit deliver inside those five
One dodoyo say "you are not a real man" ode ๐