Iβve spent most of my years in Istanbul
I Schooled in Cyprus
Iβm from Osun state
Wizkid is clear of All the past
And present artists In Africa
#truthisbitter
Incase u no no I be SEER no worry if u no believe but I don see Davido Wizkid Burna for Dream weh we just Dey vibe DEY KPO!
this year like this one of them go sign me and Una go experience wetin Una never hear before for this Nigeria ! #singerpore#QUNABU2026 π§
Girl you get me high with your loving
If you dey with me no one can stop me
Superman need his super woman
When you dey with me I feel like bigger man
Size 8οΈβ£ figure 8οΈβ£ oh when you shake oh I no fit take o i remember mama tell me say if I leave you I would never find no one like you
sky controller Dey sing like werey π₯ππ§
@juls_daddy01@wizkidayo I wish say I fit write wetin I wan write but make I no lie I Dey on melon
I just wan try bla QUNABU ayang
But normal normal u don craze