@SeyiTobih8g@OmobolajiBMDD Omo all this Seyi fans Mumu person sign him Brother you said you are waiting for him to do the same ๐น๐น you blind ni or you canโt read
Btw; my big bro Kizz Daniel A&R Malaria.
Kizz: Ayo has Zino sent the verse
Me: not yet, I think heโs busy
Kizz: Iโll call him again now, Zino needs to be on that song
Love Vado for life! Love Zinoleesky for life! Real people โค๏ธโค๏ธ
@AgbekeAde1990 Most of yโall Seyi keh vibes fans donโt know anything about music or streaming sef
See this one Dey laugh to peak on chart like nah bad thing ๐นsay your celeb fit do ham
God bless Zinoleesky Papa
God bless Zinoleesky Mama
God bless the day they born him
God bless his family
God bless all his childhood friends
God bless whoever introduce him to music
God bless the day he chose to do music
God bless the first day he hold mic
God bless Naira Marley
God bless all his fans
God bless Me & my family
God bless ZINOLEESKY
see evergreen verse fgs ๐ฉ๐ฅ
@_DawgBread@bigpypa_1 Who be fan boy ๐น๐น you think say zino be like your Seyi for 2021 wey Dey comment on zino post for IG that time for help
You think say zino nah him mate ๐น