This my phone screen wey spoil want blind me๐ญ
Na why I dey sleep by 10 now
And I don dey see signs make I no see wonders God abeg๐
Make una help me tag my 001,my idolo๐ @davido
This month is my birth month and am using this opportunity to request an iphone16 plus from my mentor๐โค,001 to all
Day 1 of tagging my mentor,@davido ๐
Gimme that thing๐ฅ๐โค