@big_wealth_x@Blair2075383@cocoa22340@0xfemoralnelson And I been dey see cashout of 1.6 milli oo I no gree cashout because game don almost finish na, I don dey talk am lowkey say this one don come home na.
Na em the equalizer sup 1-1 …still inside dat 90+ the team wey I carry con deliver run 2-1 na so I bag the 2.2 Milli oo
@big_wealth_x@Blair2075383@cocoa22340@0xfemoralnelson I don chop 2 Milli for https://t.co/2XRejddsD2 the last game almost break my heart
I carried a team in the last selection 2up, dem dey lead 1-0 since first half reach die minute, the other team then equalize 1-1…guy if you see as my chest been hot after that equalizer
@HarryGibso6423@EGamon62807@PrinziLil Then don’t get involve…so many young niggas don die because of this aza matter…
You dey collect money with details wey no be your own, how certain are you that the money go lap your axis. What if the client refuse to send the money, how you wan take explain give men 🤷🏽♂️