@yabaleftonline What does it profit you to bring down a brother working hard to survive in our country, you a rich girl why bother and being worried over a waiter, God no say I no fit jam this kind girl for hiking, I go bury am for there 💯
@yabaleftonline But to be sincere, we Nigerians don’t have respect for people putting our country name to the top intense of entertainment, na bloggers Dey run mouth pass and dem no get shi shi smh 🤦♂️
@burnamygoat Avoid burna boy unto make he nor beat am as a child or what, sometimes sense can be far from grey hair. Imagine your mentality, ordinary person wey know himself wey Dey financially average, nor go see burna come Dey shake oo, na brokenness cos this mindset
@TylerChildec3@Hezekiah222 Bro, dem nor born korofo well to put body, nor be your type go fit preach death for a death sentence, I fit lose it rn now make I kill yo maleh after them fuck her unlimited
@General_Somto The offender na idiot, the complainant na big fool, the country functioning inappropriately, a confident uneducated man in front of camera with some unserious over sabi narrative,