@davido Daddy ABEG LEAVE HAIRY YANSH (@erigganewmoney ) na promotion he Dey find lol π as for mumu fc I keep saying this they are the most educated illiterate living on earth home and away lol π
@Orhue1OfOkpe@davido But he music no pass street old glory make una rest lol Una hairy yansh don Dey record music he don tail but he music no pass street see foolish talk
@bigswankky@davido FLOP FLOP FLOP WHERE UNA WIZKID DEY UNA WISE AT ALL LOL π THE LAST TIME UNA PAPA DO SOLO HIT NA Joro tour he no sell ticket he cancel am hoooo Una dey hate on who fit help am