@iam_lafrica@Justgbemmy Abeg allow jare make Una leave her jo even the replies wey Una Dey quote her na nonsense Una Dey talk why she no go return ham too!
Lowkey one problem firstborns have is this multitasking thing 😭
Bruh the rate I dey multitask, my brain is actually insane. I’ll pick up 5 different problems, start finding solutions one by one and still expect everybody to function like me.
Then I remember say omo… na firstborn I be 😭
@AdeTheeMomy5 Nah I didn’t mean it in they way u do 😭 I was just asking.. I wasn’t trying to tell you what to do with your pictures or your page. My bad if it came across that way