@Samuel03108000@Fedrickkkkkk@davido E get some people wey you no suppose dey curse this kind curse? E no go better for davido? Person wey e don better for since dem born am ๐
@OgunsoAyobami @EzeNobleprism @carter6f if like to party song u dey call hit then you donโt know ball. Compare it to wiz and davido breakout song. Be like you no even know wetttin be hit. Even up till now, davido and wiz still dey perform their breakout song and fans dey sing along. Make e try am with Like to party na.
@OgunsoAyobami @EzeNobleprism @carter6f No tell me say na like to party you dey call hit oh ๐. Meanwhile, that statue was because of that tittle big 3. The same burns was not even in the big 3 conversation until 2020 ๐
@OgunsoAyobami @EzeNobleprism @carter6f Burna has never been a new cat? Where e dey for that 2010 when Davido and wizkid were making waves. He called him new cat because he was staring to blow at that time. More reason why he mentioned the likes of rema and fireboy alongside him. Coz na then same time all of them blow
@EzeNobleprism @carter6f Heโs known him since 2010 but e never blow them. Reason why he call am new cat at that time na because say he was just starting blow.
@adejare_stephen@dammiedammie35 Why all of una dey curse this guy for the comment section? The same way a female invigilator in an exam will searched female student like this. Female police also have the right to search female like that. Una hate for police too much make una calm abeg