@idann_ie@1BENNY7G Drop location make I waybill you iPhone 6s, I know say na the first time you go use iPhone be that so e go be like iPhone 17 for your eye ni๐๐ all dem weak birds๐๐ญ
โwho first met Diddy? Wizkid youโre behaving like a jealous ex because you met Diddy at a very tender age, we all know Diddy loves small children. if youโre accusing Burna Boy that means we should be suspecting you. Davido also met Diddy. Burna Boy met Diddy at adult age.โ โ ๐คท๐ฝโโ๏ธ
@idann_ie@1BENNY7G If no be say na Android you Dey use ni, I for give you a better response because iPhone users go see am clearly say na iMessage dem send una mentor lyric from๐๐