@PeterPsquare Abeg go re arrange the album if u no say na AI u take do the remaining songs cuz them go too drag u and the album no go sell take my word oo
@PeterPsquare Na that song no need video na waste of resources cuz the song don already flop the AI too much abeg no use Ai again I use God beg u I dey shame
@PeterPsquare I be your fan but try stop using Ai this recent song no go well I swear na rubbish the beat the sound na rubbish remove am from track one from the album put am for track 15
@PeterPsquare This recent song is Ai i just played it once and i didn't even bother to watch the video, try listening to your fans everybody accepts i can't look away but this recent one na rubbish try new producer and use your real voice, if u like take correction na u sabi