@Owiggy_ No be for most houses them still deh share kitchen chores for boys and girls lol?
Abi boys no deh wash plate again? Or go market? These Species shaaa🤦🏽♂️😒…. You fit deh sleep as a guy make them wake you to go gym bag or rice sef go upstairs 😪, still load post clothes to wash 😂
@CisseArizona@HighkushStrain If person do snap sef you no go know wetin dem deh smoke lol😂 make everybody deh whyne themselves oh..everybody na rich man online nah