The way Nigerian on social media react to this Regina issue especially the media, it feels like youโll are being paid to post about the news because the captions and narrative you push sound like itโs all coming from a place of h8t
@MTNNG Thatโs a lie, I have been using your network to browse for years and I have neva used 5gig of data in less than 24 hours
Same phone I use to sub 2gig to do the same activities I do now
Youโre not being honest
@MTNNG I have been using this network to access the internet and browse for years and you canโt tell me I used up 5gig of data on few hours of usage, if its was normal why would I be complaining here
The West โour formalโ colonial masters borrows Billions od Dollars to Nigeria government/politicians and in return Nigeria crude oil na only their companies we go dey sell for, even Dangote wey open Refinery For Nigeria dem nor gri sell give am๐ฅฒ.
So we Dey buy the refined oil
Nigeria ๐ณ๐ฌ na oil country but fuel price high like say e Dey follow dollar do competition with naira, today I buy fuel 760 for Warri, the oil city .
I know say most people Dey confused like me wey b nor understand the explanation for this mischief, Yahoo boys dey learn for FMT๐